LYRICS
Rudeboy – Oga
Rudeboy Oga Lyrics:
Oh ha
Rudy kill us
With music
Ehh yah
So make dem lead us
Sometime I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round
Sometime I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de round
VERSE 1
Election don reach
Election don reach
Is all about what dema need
And if they succeed and if they succeed you see say that dema greed
So why you see say bag of rice and garri just de flow anyhow
Cos the hunger wey dem impose on you de kill you anyhow
Them forget their humanity
They show you animosity
Use our diversity scatter our unity
Oga shey you wan make we thief de ballot box
Heh heh heh
Oga shey you wan make we scatter de votes
Heh heh heh
Oga shey you wan rule us like before
Heh heh heh
So listen attentively na under one condition
Latest African Music
CHORUS
Make you bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nobi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
So bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nobi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
Sometime I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round
Sometime I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de round.
VERSE 2
Dem go chop money they set up committee
Dem go send all of their children overseas
Dem go build hospital wey we no de see
Hold am
Omo na die ohh
Me know me sounding rudical
We no wan no physical
Speaking so political
Life is very critical
Killings don turn to cinema
Chilling don turn to vigilant
Na who be the criminal
Them be sarsinovers
One day we go rise up
That day we go wise up
Even with your pythons
All of them go side us
Oga shey you wan make we thief de ballot box
Heh heh heh
Oga shey you wan make we scatter de votes
Heh heh heh
Oga shey you wan rule us like before
Heh heh heh
So listen attentively na under one condition
Make you bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nobi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
So bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nobi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
Rudeboy – Oga
LYRICS
Cheque ft. Wale & Davido – Zoom(Remix)
Cheque Wale Davido Zoom Remix Lyrics:
Yeah, yeah
When they tryna hold me, I go zoom zoom zoom
I don’t like your vibe and I go zoom zoom zoom
Blowing up the roof and e go boom boom boom
Don’t you ever treat me like I be mumu
Bad energy I zoom zoom zoom
I be on a way like I be coming soon
Got a chaperone and he go boom boom boom
So when they tryna hold me I
[Davido]
Yaah! now tell me why I no go zoom
Me and money talking tell me why you in the room
You gon need a ladder befor you speak to me
Nigga you are talking to the fucking highest in the room
I’m never caught – never stutter
Never stressed – dont bother
Put a lambo in the crib
You all should call me big brother
Burberry on my song, Steph Curry shoot my shot
And you know the nigga high (and you know the nigga high)
Congratulations that’s the only valid conversation
See they love me now in the whole world
I’m the special one for the occasion
When they tryna hold me, I go zoom zoom zoom
I don’t like your vibe and I go zoom zoom zoom
Blowing up the roof and e go boom boom boom
Don’t you ever treat me like I be mumu
Bad energy I zoom zoom zoom
I’m on a way like I be coming soon
Got a chaperone and he go boom boom boom
So when they tryna hold me I go
[Wale]
They hate what they made us yah
I prayed for the baby yah
Smoking till everything numb yeah
Do you know what this pain is
I go zoom zoom zoom
I go skr skr skr
I don’t care who’s who
Cos I’m going to strike first
Niggas hate what they don’t know
Tell me sh*t and I observe
Don’t give me favours I don’t need
Don’t give me things that I don’t want
Get in my mind right
You trying to be god like
Somebody can fire on you
If I’m having a little ice
Having an iphone, I’m having some —
I’m happy that i’m you hotter
I’m happy somebody here yeah
Congratulations that’s the only valid conversation
No amount of money gon’ change us
Cos I don’t care for silence since day one yeah
[Cheque]
When they tryna hold me, I go zoom zoom zoom
I don’t like your vibe and I go zoom zoom zoom
Blowing up the roof and e go boom boom boom
Don’t you ever treat me like I be mumu
Latest African Music
Bad energy I zoom zoom zoom
I be on a way like I be coming soon
Got a chaperone and he go boom boom boom
So when they tryna hold me I zoom zoom zoom
They don’t love me like I do
They just wanna take my juice
Now they running out of clue
They just don’t know what to do
I’m breaking chains now
Hating on superboy that’s the way down
Congratulations that’s the only valid conversation
They gon love me in my home town now
So all you hating get your face down
I’m on the road, I gotta go
I’m feeling good there’s nothing wey I no fit do
They like my lifestyle, they want my lifestyle
They love my lifestyle, they wan live like 5 star
I’m on the road, I gotta go
I’m feeling good there’s nothing wey I no fit do
They like my lifestyle, they want my lifestyle,
They love my lifestyle, they wan live like 5 star
When they tryna hold me, I go zoom zoom zoom
I don’t like your vibe and I go zoom zoom zoom
Blowing up the roof and e go boom boom boom
Don’t you ever treat me like I be mumu
Bad energy I zoom zoom zoom
I be on a way like I be coming soon
Got a chaperone and he go boom boom boom
So when they tryna hold me I zoom zoom zoom
Latest African Music
Go zoom zoom zoom
Go zoom zoom zoom
Zoom zoom, zoom zoom zoom, zoom zoom
Zoom zoom zoom, Zoom zoom zoom
(Cheque)
LYRICS
Tiwa Savage – Park Well ft. Davido


LYRICS
Rudeboy – Woman


Rudeboy Woman Lyrics:
Oh Yeah
Yeleh yeleh yeleh leh leh leh
‘Cause nobody is perfect (Oh yeah)
Nobody’s perfect
You know where I dey go
You dey de find a perfect wife
Searching for a perfect one
The life you live is it a perfect life?
You know the place where I dey go
Can’t believe my eyes could see
The day I found my missing rib
She invested her best in me
Yes I know na so we dey grow
If you dey find this woman
Pretty woman
That perfect woman wey go dey by your side
That God fearing woman
That kind of woman
Brother go build am yourself
If you dey find this woman
Pretty woman
That perfect woman wey go dey by your side
That God fearing woman
That kind of woman
Brother go build am yourself
‘Cause nobody is perfect (Oh yeah)
Yeleh yeleh yeleh leh leh leh
Nobody’s perfect (No, oh yeah)
Yeleh yeleh yeleh leh leh leh
Relationship is a compromise
Paid in full with the perfect price
Unstable like a waving flag
You know the place where I dey go
So many people dey break
To justify their hidden pain
But you can’t take the love out of the way
Yes I know na so we dey grow
If you dey find this woman
Pretty woman
That perfect woman wey go dey by your side
That God fearing woman
That kind of woman
Brother go build am yourself
Latest African Music
If you dey find this woman
Pretty woman
That perfect woman wey go dey by your side
That God fearing woman
That kind of woman
Brother go build am yourself
‘Cause nobody is perfect (Oh yeah)
Yeleh yeleh yeleh leh leh leh
Nobody’s perfect (No, oh yeah)
Yeleh yeleh yeleh leh leh leh
Ahah Rrruuude!!
Eh eh … Nawa oh
If you dey find that rich man (Rich man)
Sister go build am yourself
Eh eh eh eh
Trending
- MUSIC3 months ago
SoulSonic Comes Out With a Powerful New Single ‘Rise’
- LYRICS3 months ago
Khaligraph Jones- Kwendaa!!
- LYRICS3 months ago
Gwelly Music – Internet Girl(Lyrics)
- MUSIC1 week ago
Enjoy the Melodic Hook of Hip-Hop with “Shey You Know My Name” by Suave
- MUSIC3 months ago
Solomon Kee is The ‘Candy Man’ We All Love
- MUSIC3 months ago
AG Da Profit Finally Hts The International market
- MUSIC3 months ago
4EvaKnockin Comes Out With new Single ‘Raw’
- MUSIC3 months ago
Ayeasha Jones Can’t Get Enough of That ‘Old Fashion Romance’