Connect with us

LYRICS

Yemi Alade – Enjoyment

Published

on

Yemi Alade Enjoyment Lyrics:

In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na yo lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh

Latest African Music

AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
No go killi us no
Anything you want order
Wine dey whiskey satchet of sqauddy dey

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le

Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment

 

Yemi Alade - Enjoyment

Yemi Alade - EnjoymentHope you Liked our Yemi Alade Enjoyment Lyrics!

 

Click to comment

Leave a Reply

LYRICS

Diana Hamilton – ‘AWURADE YE (DO IT LORD)’

Published

on

By

Diana Hamilton Awurade Ye Lyrics:

Latest African Music Here

Diana Hamilton - 'AWURADE YE (DO IT LORD)'

Diana Hamilton - 'AWURADE YE (DO IT LORD)'Hope you Liked our Diana Hamilton Awurade Ye Lyrics!

Continue Reading

LYRICS

Ethic Entertainment – Fanya

Published

on

By

Ethic Entertainment Fanya Lyrics:

Latest African Music Here

Ethic Entertainment - Fanya

Ethic Entertainment - FanyaHope you Liked our Ethic Entertainment Fanya Lyrics!

Continue Reading

LYRICS

Olamide – Jailer

Published

on

By

Olamide Jailer Lyrics:

Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl

Jailer, don’t need no bailer
Lemme rock your boat back and forth like a sailor
Seizing my breath now I need some inhaler
Back up your tanker and jam like a trailer
If you wan me to stay down
Baby make you say now
You got the keys to my heart turn am into play ground
When you gonna come around with your
Something weh round
One beat like the conga for sunny Ade sound
I dey see double like I use overdose ah
This your matter dey fear me like a bulldozer
Omo Shey make I drag ya closer
Make I pull shakabular kum in ya cozer
Baby no go dey reason me as a poser
Ready whenever weh you want me to wozz ya
Omo Shey make I drag u a closer
Make I put shakabular cum in ya cozer

Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl

Latest African Music Here

Baby back up your kakakaka like you reversing car
This your body critical yeah
You be star yeah nobody sicker yeah
Girlie u are lead, so high up in the sky yeah
My melanin poh ! my cocosheen
She no dey sleep oo she be kerosine
Up all night taking all the kalashin
Omo where buratashi
I dey see double like I use overdose ah
This your matter dey fear me like a bulldozer
Omo shey make I drag ya closer
Make I pull shakabular kum in ya cozer
Baby no go dey reason me as I pose a
Ready whenever when you want me to hose ya
Omo Shey make I drag ya closer
Make I put shakabular kum in ya cozer

Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl

Olamide - Jailer

Olamide - JailerHope you Liked our Olamide Jailer Lyrics!

Continue Reading

Trending