Police arrest 2013 ano forget am
I see the money so I make fast collect am
208 209 I was a beggar
I dey drop song nobody dey hear am
We take CD to kantamanto dem say get out
The way dem talk to me from them wey I learn am
They show me fight so I fight dem like Lenox
We all dey live shi am3 dw3n ak3 w) h) t3 n)
Dem just dey sting me more than venom
Somebody talk for radio say ano go hit
But I hit 5 times on a row
I dey release but dem think say ebe sperm
I build my firm but dem say ano be firm
If dem dey teach us from the streets wey am from
Like I swear some of my niggas no go learn
I be like Ataa – Ayi 20000 court case
See my face super scary nye ts3 m3 fee
What I go through if you be man you go menstruate
But I know what is right
But I know what is wrong
I say sometimes ebe stressing
Ebe like people dey just work for Nyame
Dreams come through as I step on Nyame
I come back tell dem we go count money
If dem no take care third floor am3 b3 shane
Wonwo am3 nya da shi am3 nky3 me
100k dollar eka nkw3 jewelry
Ona Ona Ona
Ona Ona Ona
Ona Ona Ona
Ona Ona Ona
I know I sin but your sins me ago judge yuh
Police arrest 2013 ano forget am
I see the money so I make fast collect am
208 209 I was a beggar
I dey drop song nobody dey hear am
We take CD to kantamanto dem say get out
The way dem talk to me from them wey I learn am
They show me fight so I fight dem like Lenox
We all dey live shi am3 dw3n ak3 w) h) t3 n)
Dem just dey sting me more than venom
Somebody talk for radio say ano go hit
But I hit 5 times on a row
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Jailer, don’t need no bailer
Lemme rock your boat back and forth like a sailor
Seizing my breath now I need some inhaler
Back up your tanker and jam like a trailer
If you wan me to stay down
Baby make you say now
You got the keys to my heart turn am into play ground
When you gonna come around with your
Something weh round
One beat like the conga for sunny Ade sound
I dey see double like I use overdose ah
This your matter dey fear me like a bulldozer
Omo Shey make I drag ya closer
Make I pull shakabular kum in ya cozer
Baby no go dey reason me as a poser
Ready whenever weh you want me to wozz ya
Omo Shey make I drag u a closer
Make I put shakabular cum in ya cozer
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Baby back up your kakakaka like you reversing car
This your body critical yeah
You be star yeah nobody sicker yeah
Girlie u are lead, so high up in the sky yeah
My melanin poh ! my cocosheen
She no dey sleep oo she be kerosine
Up all night taking all the kalashin
Omo where buratashi
I dey see double like I use overdose ah
This your matter dey fear me like a bulldozer
Omo shey make I drag ya closer
Make I pull shakabular kum in ya cozer
Baby no go dey reason me as I pose a
Ready whenever when you want me to hose ya
Omo Shey make I drag ya closer
Make I put shakabular kum in ya cozer
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl
Jailer
Nobody come I don’t need no bail out
Seize my breath I need some inhaler
Cus the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready to stay down
Weather hot/cold I’m ready to stay down
Enter my heart turn it to play ground
Cos the way you whine your body controller
I’m ready now
I’m ready girl