pepe dem(oooh)
Spinall pepe dem
E pepe dem
Mr DJ pepe dem
Spinall pepe dem
E dy pain you say I tanda like this
say e dey pain you say I dey sing like this
I too be fine girl abeg e no be beans
You too be fine boy abeg e no be beans
yekba
E pepe dem
Mr DJ pepe dem
Spinall pepe dem
Oya make we pepe dem
E pepe dem
Mr DJ pepe dem
Spinall pepe dem
Oya make we pepe dem
Eh pepe dem
pepe dem
Say make we pepe dem
pepe dem
Pull up in a Rover pepe dem
Ebu na Kala pepe dem
Dancing jangilover eh ah
pepe dem
Say e dey pepe dem
Mo ti gba grammy oh
Check Linda Ikeji
Dem just dey yan my story story oh
say e dey pepe dem chai
E dey pain you say I tanda like this
say e dey pain you say I dey sing like this
I too be fine girl abeg e no be beans
You too be fine boy abeg e no be beans
yekba
E pepe dem
Mr DJ pepe dem
Spinall pepe dem
Oya make we pepe dem
E pepe dem
Mr DJ pepe dem
Spinall pepe dem
Oya make we pepe dem
Eh pepe dem
pepe dem
Say make we pepe dem
pepe dem
Say make we pepe dem
pepe dem
Tatafo tatafo
abeg where you dey go
this your way na kolo
pepe dem
Tatafo tatafo
Abeg where you dey go
This your way no good oh
If you see your brother failing
Say make you help am
If you see your sister wailing
Say make you help am
If you see say dem succeed
Say make you join am
If you see your brother see your sister anybody
Make you roll up
E pepe dem
mr DJ pepe dem
Spinall pepe dem
Oya make we pepe dem
E pepe dem
Mr DJ pepe dem
spinall pepe dem
Oya make we pepe dem
Eh pepe dem
pepe dem wopa
say make we pepe dem
pepe dem
pepe dem
make e pepe dem
I don talk pepe dem
make e pepe dem
E pepe dem
Spinall pepe dem
Spinall oya
What if pepe dem
What if pepe dem
She murder murder
DJ spinall murder murder dem