MUSIC

Yemi Alade Rick Ross Oh My Gosh Lyrics

Published

on

Yemi Alade Rick Ross Oh My Gosh Lyrics:

 

Oh my gosh oooh

My Tomatoe Joss’,
na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me

Fine girls them plenty,
but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)

[Chorus]
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I’m a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area) What?!

Eh eh eh, I’m taken Oh noo,
I’m taken Oh my gosh ohh,
oh my gosh ohh Oh my gosh ohh,
eh I’m taken

[Rick Ross]
Its the boss, Yes Go black in a brand new posh
No doubt baby is that boy,
Hit up, huh, its Rick Ross
Caught a flight and jumped up right in here —

I stop the next Hundred bags all at once —
all get done Double M, number one
Drop it down show your —
Drop it down show your —
Drop it down show your —

[Pre-Chorus]
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)

[Chorus]
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I’m no go area)
Love no dey them face (Eh no go area) What?!
Eh eh eh, I’m taken Oh no, I’m taken Oh my gosh oh,
oh my gosh ohh (I’m taken oh)
Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh

My Tomatoe Joss’ (Joss),
na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty,
but he leave them and he chose me Him say as e be,
no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh Effyzzie yeah yeah yeah Coublon oh,
e dey beat oh Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover Summer, summer

 

Yemi Alade, Rick Ross – Oh My Gosh (Official Video)

 

Leave a ReplyCancel reply

Trending

Exit mobile version