MUSIC

Davido – 1 Milli

Published

on

Davido 1 Milli Lyrics:

Wetin I gain if I lose you to one of the boys online
I fit craze, I fit kpai, I fit die
If tomorrow come, you no dey my side (Olurun maje)

Je ka gbadura
Ka ye wa dara
Ko layo ko loyin
Kan ma te po sara wa

I go pray for you and
I go fight for you
My desire for you
It’s more than I can explain

Elo lowo ori e
Sho gba 1 milli, I million dollar
(1 million 1 million)

Tell your mummy I go pay
How much is 1 milli million dollars
1 million dolapo

You know say na me be OBO
They call me David David dodo
Girl come and chop my chop my dodo
You know say na me be OBO

They call me David David dodo
Girl come and chop my chop my dodo aii dolapo
Talo ni pe baby mi olejo
Wo ni kole fese rajo

Fi badi jo
Ewa rewa
Fuwon tan
Fuwon tan baby oo

Dem say we no go last
Dem say na we do pass?
Dem dey jealous our love ehh

Top 10 Richest Countries in Africa 2019

It’s more than I can explain
Je ka gbadura
Kaye wa dara
Ko layo ko loyin
Ko ma tepo sara wa

I go pray for you
And I go fight for you
My desire for you
It is more than I can explain

Elo lowo ori e
Sho gba 1 milli 1 million dollar
1 million dollar

Tell your mummy I go pay
How much is 1 milli 1 million dollar
1 million dolapo

Eh eh
Assurance 2020

Davido 1 Milli Lyrics

 

Follow Davido on Instagram: https://www.instagram.com/davidoofficial/

Hope you liked our Davido 1 Milli Lyrics!


 

Leave a ReplyCancel reply

Trending

Exit mobile version